Lagbaja.com

Ikira!

We

Lágbájá

  1. Me and You Not Be Enemy (We Be Family)
    We come from different places
    Speak with different tongues
    But all tongue is red
    For we are the same
    We are brothers and sisters
    We may be different cultures and nationalities
    But all tongue is red
    For we are the same
    For we are the same
    My brother, my sister
    When Igbo meet Yoruba
    Him no go know
    Who come from where o
    For him eye o
    Chorus: All of them na the same
    Whether na from Ofa, Ijebu, ab’Egba
    All of them na the same
    Modaeke, Ife, Ogbomoso, ab’Osogbo
    All of them na the same
    Ilesa, ab’Oyo ile
    All of them na the same
    Everybody na family o
    Ghana wey come Naija nko
    Him no dey know (lai lai)
    Who come from where o
    For him eye o
    All of us na the same
    I say for him eye se
    All of us na the same
    Whether na Efik, Tiv, Ibibio, or Urhobo
    All of us na the same
    Whether na Nupe, Hausa, Ijaw or Itsekiri o
    All of us na the same
    Everybody na family
    Think well well you go see
    Chorus: Me and you no’ be enemy
    We suppose to be family
    Na what you dey find, I dey find
    Abi na what you dey find brother
    Sebi na what you go chop you dey find
    Na what I go chop I dey dey find
    Na the same thing we dey find o
    Struggle for survival
    To come out from poverty
    Na the same thing we dey find o
    You see brother, sister
    Chorus: Me and you no’ be enemy
    We suppose to be family
    Na what you dey find, I dey find
    Eh … eh … eh … eh …
    We be family
    Created by the same Creator
    Sebi we dey live together before o
    We dey share together before o
    We dey suffer together before o
    Sebi we dey marry together before o
    Ki lo wa de?
    Me and you no’ be enemy
    We suppose to be family
    Na what you dey find
    I dey find
    All tongue is red
    For we are the same
    My brother, my sister
    When you self see oyinbo
    How you go know
    Who come from where o
    For we eye o
    All of them na the same
    Oyinbo wey meet Africa man
    Him no dey know
    Who come from where o
    For them eye o
    All of us na the same
    Ashanti, Fulani or Edo
    All of us na family
    Chorus: Me and you no’ be enemy
    We suppose to be family
    Na what you dey find
    I dey find
    Na what you go chop you dey find
    Na what I go chop I dey find
    Na the same thing we dey find o
    Ayeele o
    Which kind madness be this
    Bo ba pa mi
    Won a pa e
    If I die you go murd
    Because my people go revenge
    And then your people go avenge
    And then my people retaliate
    Avenge … revenge … revenge … avenge … venge … venge, venge … retaliate
    Na so the madness go dey go back and forth from generation to generation o
    Which kind madness be this o
    Everywhere na fear
    Everyday you go dey look for your back
    You dey fear
    Who dey come
    Who dey go
    Wey pickin, wey mama
    Brother nko, sister nko
    Ha! Ab’on turn ti …?
    Aaah! Ki lo de?
    Chorus: We be family o
    Why brother go dey kill him brother
    When all of us na the same family o
    Pabambari, pabambari awon kan tun lo jo’le Oluwa
    Aaa!
    No matter your religion
    No matter where you come from
    No matter nationality o
    All of us are created by God
    All of us na the same
    Na the same thing we dey find
    Do your own, make I do my own
    Everybody same family o
    We be family
    We be family
    We be family o …

  2. Gengen (Rumour 1)
    Gbe gbe gbe gbe gbe gbe
    Gbe gbe gbe siwaju
    Gbe se, gbe gbe gbe se gbe gbe seyin
    Gbe gbe gbe gbe gbe gbe
    Gbe gbe gbe siwaju
    Gbe se, gbe gbe, gbe se gbe, gbe seyin
    Refrain: o n gbariwo gbe gbe gbe o
    O n gbariwo gbe gbe gbe o
    Lo ba ni ko ba won gbe
    O kuku fi tie kun
    E jo gbe siwaju
    Kan ma gbe seyin
    Seyinkule father e
    Kan to gbe seyin
    Seyinkule father e
    Kini won ngbe gan
    Chorus: Rumour
    Wetin them they carry?
    Rumour
    Na who dey carry am
    I no savvy
    Na from where it start
    Emi o mo
    You no know wetin
    Na from who you hear
    I no savvy
    You no savvy what
    Se it happen for your front?
    Emi o mo
    But you follow them carry sa
    I no savvy
    Chorus: o n gbariwo gbe gbe gbe o …
    Who say?
    Them say
    Them say?
    Them say
    Who them?
    Them say
    Who be them?
    Them say
    Them say
    Them say
    Se it happen for your front aunty gbeborun?
    Emi o mo
    Wetin them they say gabgan?
    Bobo yen (Un hun) lo nle baby yen
    Chorus: Gengen
    En o mean pe (Un hun) oo mo baby yen
    Gengen gengen
    Iyen gangan (Nibo) to wa nibeyen
    Iyen yen yen to yen yen to yen yen
    Ohun gangan ti gangan ti gangan
    Anyway bobo yen sa o n le baby yen se
    But baby yen se, ko gba ti bobo yen (Looto)
    Bobo yen, o ro poun nisu
    O wa npo, o wa npo, (En hen) o na su repete
    Baby chill, o kan now cinema
    Baby chill, o kan now cinema
    Bobo o mo pe, baby yen carry gan
    Infact baby yen o le ra boboyen pa (Iro o)
    Baby yen se, o le ra bobo yen pa
    Chorus: O ngbariwo e gbe o … O kun siwaju, aunty gbeborun, o tun kun seyin
    Gbe gbe gbe gbe gbe gbe
    Gbe gbe gbe
    O kun siwaju
    Gbe se, gbe gbe, gbe se gbe (o tun kun) gbe seyin
    Gbe gbe gbe gbe gbe gbe
    Gbe gbe gbe siwaju
    Gbe se, gbe gbe, gbe se gbe, gbe seyin
    Lagbaja: I beg Ali
    Ali Baba: Un hun
    Lagbaja: The thing wey this girl talk, me I no hear o
    Ali Baba: She say that Gbongons wey him lapel be like ceiling fan
    Say him shuffle that babe, that very pomushele
    Lagbaja: En hen
    Ali Baba: But pomushele no come correspond
    Lagbaja: Correspond? Wetin na correspond?
    Ali Baba: Correspond now … align … like align …
    Lagbaja: Ah … okay
    Ali Baba: He begin shell the pomushele
    He shell am, shell am, shell am
    Plenty shishi, plenty pekus
    The chickito kack dey spec
    Odiodi for you
    Me vo we
    Echabo
    Argha
    Vwo dey roro ne Igho we we cha vwo de vwe
    Ero we cha ka
    Lagbaja: A haa … a haa … she talk that one?
    Ali Baba: No be you say make I translate?
    Lagbaja: Ali Baba
    Gbe gbe gbe gbe gbe gbe …

  3. Nothing For You
    Omo gbe mi saya
    Eh eh gbe mi saya
    Baba to bi mi lomo ko mama so mi luncle
    Ko lo wa de to mi pe mi luncle
    I no be your uncle
    Your uncle dey for village
    No take your mouth to make me Methuselah
    I might be forty something
    I might be fifty something
    In my heart I’m twenty something
    No look my belly o
    It’s a sign of good living
    So you would know say Baba na father
    I might be thirty something
    I might be forty something
    In my heart
    I’m twenty something
    Ma ma wo tikun mi
    Seb’obe lo wa nibe
    Iyen lo fi ma gba pe baba ni father nje
    Omo, anything for me?
    Chorus: Lagbaja nothing for you
    Aa ki lo de
    Omo anything for me so gbo o
    Oo to be
    Omo gbo se anything for me
    Ab’oo gbo mi se
    Ki lo de o
    Omo anything for me eh eh
    Aaaa
    Tell me anything you want me to do for you baby
    And I would do it for you right away
    Tell me what would make you happy
    And I would do for you
    Ma ma je n se’ra mi lese si e lorun baby o
    Aa, ab’o fe gboruko
    Because of you, I fit close all my account patapata
    Aa ma ma gboruko
    Omo anything for me?
    O se, o se
    Chorus: Lagbaja nothing for you
    Aa o tie baje
    Ki lo de, wo mi dada
    Anything for me
    Aa ki lo de, tie o ni baje, ma ma se bee
    Anything at all
    Come on …
    Omo anything for me?
    S’oo gbo o
    Chorus: Lagbaja nothing for you
    Oo tie mo’yi
    Ab’oo mo bi mo se je ni’le yi
    Aa, ani ki ntoju e
    Ko ma lo kuta lasan lasan
    Ki lo wi?
    Did I hear you say something for me?
    Aa, ani ki ntoju e ko ma lo kuta lasan lasan
    Eh, omo anything for me?
    S’oo gbo o?
    Omo anything for me, baby …
    Chorus: Lagbaja, something for you
    E hen … Aa … l’ataaro

  4. Shake Body
    Chorus: dance, Move, Shake body
    Aaa … o tan
    Throw away your sorrow
    For now
    We dey here for enjoyment o
    No carry your problem around
    For your face
    No, no, no, my friend
    We dey here for enjoyment o
    Se because you owe money
    Naim you dey frown
    Ol’boy, bank manager self
    Him dey owe money
    Government self
    Him dey owe money
    The place where them they print money gangan
    Them they owe money
    American government self
    Them they owe money
    So relax small, oya
    Chorus: Dance, Move, Shake Body
    Throw away your sorrow
    Be free
    Move your body somehow
    Tension for body, last card
    Body go vex patapata
    O yaa
    Chorus: Dance, Move, Shake Body
    O ya bata, o ya
    Kuluso
    Kuluso
    Abiyamo feyin so
    Eh eh
    O d’okoto o
    O d’okoto o
    O d’okoto o
    Chorus: Omo af’idi jo rain rain
    Olagbaja d’okoto o
    Ee o d’okoto o
    Olagbaja d’okoto o
    Iwo naa d’okoto o
    Tu’ra ka a
    Ko d’okoto o
    Ko maa yi o
    Rain, rain, rain
    Maa yi, maa yi
    Aa
    Maa yi aa …
    Ee o d’okoto o
    Rain rain, rain rain, rain rain
    Rain rain, rain rain, rain rain
    Rain rain
    Eee olagbaja d’okoto o
    Kuluso
    O d’okoto o
    Tu’ra ka
    Ko wa d’okoto o
    Ee ko mi a jo
    Rain rain ….

  5.  Ilu Ree O
    O loo moo jo
    Ibo lo ti jaw a to o lokun lorun
    Ibo lo ro po wa
    To njiyan ijo
    O ba koraa re sapakan o je nkoja lo
    O daa en, boo ba loo moo jo
    O ya bo sagbo
    Ko wa dan’re e wo
    Ab’oo ti gbo?
    Oo ti gbo nipa wa
    Too mo ro po sese de ni
    Mo ro po sese wo’lu
    Ee beni oo mo nkan kan
    Ki lo mo, to loo moo jo
    Ibi o ba ti si’le
    Won le moo jiyan ija
    Ibi o ba ti si’lu
    Won le moo jiyan ijo
    Ilu reeo
    Ile ree o
    Ilu ree o
    Ijo momo ree o
    Ilu ree o
    Agbo momo ree o
    Ilu ree o
    Ijo momo ree o
    Eni laya ko bo sagbo
    Chorus: ilu ree o
    Ijo momo ree o
    Eni laya k obo s’agbo
    Ijo agba ni
    Ijo agba ni
    Ko si pakanleke
    Ijo agba ni
    Die, die
    Die, die e rora
    Aa … oun ni yen
    Aa o seun
    Oun ni yen
    Chorus: Ilu ree o …
    Ayan iwo da?

  6. Prayer For The Youth
    Ko soun tOluwa o le se
    To ba sojo a soda
    A  sekan bi otitu
    A sekan a mu bi oye
    Ko soun tOluwa o le se

    Omo Nigeria gbogbo
    A ni lati gbadura gidi
    A ni lati gbadura gidi … Aa
    Elese ni wa
    Baba, E da’rijin wa o
    E ma wo tese mo wa lara
    Chorus: Baba, baba, baba
    Mp wole, mo wole, mo wole f’adura

    Aaa … Youth of the Nation
    We need a vision
    And rededication
    For we have a mission
    Ape mo’ra eni la npe temi temi temi temidire
    Open your mouth
    And say Amen
    Say Amen
    Say say say say say Amen
    Chorus: A ni lati gbadura gidi …

    Youth of this Nation
    Na which time you go wake?
    Them no go put leadership for your hand
    Na you go take am yourself
    No be by force
    Na by sense
    Na you go make Nigeria better o
    A nation with vision must plan for the future
    Youth na the future o
    Youth of this nation
    Tie your sokoto well well
    Ikoko ti o j’ata idi re a gbona
    Pot wey go chop pepper him yanshi must hot
    We have a mission (E gbo na) to build this nation
    E ba je a pagba kan
    Ko fadura ran wa lowo
    Agba kii wa loja, loja laye
    Kori omo titun wo o
    He needs no introduction
    He has seen many tribulatuion
    This is a voice of wisdom
    Ha … Oloye Pataki lawujo, leni to ba gba prisoner of war
    Oya e gbadura fun wa
    Pray for the youth
    Uleee
    Prayer: Could you please stand in silence
    You may or may not believe it
    But it is true
    God is with us here
    In this country, Nigeria
    Yes
    Olorun a wa pelu e (Ase)
    Nkan to da’wo le
    O ma ma soriire ni (Ase)
    Oboba laa b’oke
    Koko laa b’okuta
    Iro iku ni won npa m’ada
    Ko si nkan to ma se e (Ase)
    O ti o
    Wa ma lo siwaju ni (Ase)
    Bo ti ngb’oriyin f’awon to ye ko gb’oriyin fun
    Olorun a ma gb’oriyin fun e (Ase)
    May God in His infinite mercy and wisdom
    Crown you with all the desires that you seek (Amen)
    May you be greater than we (Amen)
    May you be greater than we (Amen)
    May you be greater than we
    Chorus: A ni lati gbadura gidi …

  7. Enu Dun Ro’fo
    Sa ba’le
    To ba ta fele fele
    Sa ba’le
    To ba ta fele fele
    Sa
    Chant: Enu dun ro’fo
    Enu dun ro’fo
    Gb’omi le’na
    F’epo si
    Fi tomato si o
    F’alubosa
    F’atarodo
    Fi iyo si
    F’egusi si o
    Eja gbigbe
    T’ori t’ori
    Oya fi efo si
    Se o de tit e e lorun
    Se o de ti jinna o
    Loju ara e
    So de ti ro efo niyen, sebi
    Okay maa ro
    Maa yip o
    Maa ro
    Maa yip o
    Oya chop am
    Abi it no sweet for your mouth
    Sebi na you cook am yourself
    Empty barrel, empty barrel
    Agba ofifo
    Chant: Enu dun ro’of …
    When people them they try
    Working hard day and night
    Empty barrel go sit down
    He not go do anything at all
    But the louder the noise
    The emptier
    Empty barrel
    Chorus: Agba ofifo
    Empty barrel
    Agba ofifo
    Empty empty barrel
    Agba ofifo
    Nothing better for them eye
    But na them savvy everything for theory
    Everything he must yab one by one
    Everybody, them must yab one by one
    E … ki lo ngba gan
    Elese osi meji (Boolo)
    Oo rib o se nyi’di (pepeye)
    Haa .. ma wo goalie
    Bo le ti r’apere
    Tee gbe si goal post (Basket)
    Haa, ile ti kun
    Awon ti jo (Apere)
    Coach, o nsun ni, you no get strategy (4 – 2 - 4)
    Wo bi won se ns’osi
    Loju ile
    Inside the eighteen
    To bat a fele fele
    Sa ba’le
    To ba ta fele fele
    Sa ba’le
    Ani to ba ta fele fele
    Sa ban le
    Last man, tan ba ta fele fele
    Sa ba’le
    Aa referee
    Abi o ti gba abode
    Penalty niyen ke
    Inside the box
    Oya
    Inside the net
    Ma si gba o
    Inside the net
    To ba si gba
    O k’eran
    O ti gba si’gbo
    Elese igbo
    Ah, o ma se o
    In those days
    Ko si anybody
    Emi ekun
    Ma da gbogbo won ru ni
    Emi ekun
    Anybody
    Chant; Enu dun ro’fo
    Gb’omi le’na (put water for fire)
    F’epo si (put oil)
    F’ata si (put pepper self)
    Fi tomato si o (you done add tomato)
    F’alubosa (Onion)
    F’atarodo (Tatase)
    Fi iyo si (Put salt o)
    F’egusi si o (put egusi)
    Eja gbigbe (you must put fried fish o)
    T’ori t’ori (complete with head)
    Oya fi efo si (put vegetable now)
    Se o de tit e e lorun (Ehen, se you don satisfy now)
    So de ti jinna o
    Loju ara e
    So de ti ro efo niyen, sebi
    Okay maa ro
    Maa yip o
    Maa ro
    Maa yip o
    Oya chop am
    Abi it no sweet for your mouth
    Sebi na you cook am yourself
    Empty barrel, empty barrel
    Better find something do
    Empty barrel
    You better find something do
    Chant: enu dun ro’fo …
    Tete
    Gbure
    Soko
    Yokoto

  8. Suuru Lere
    Melo la fa ka
    Leyin adipele
    Amo lagabra Olorun, ola nbo wa dara
    After many many years of waka for bush
    Eventually we enter democracy
    But instead to progress
    Na fighting we dey fight
    If democracy go work
    We must get patience small
    To destroy very easily
    But to build nko
    Eh Wahala ni o
    Afi ka ni suuru
    U to lojo
    Suuru lere o
    E ma je a f’ayo fo o
    So therefore
    O military
    Ko military
    O democracy
    Ko democracy
    O policitian
    Ko politician
    Suuru lere o, e ma je a fayo fo o
    O legislature
    Ko legislature
    O certificate
    Ko certificate
    O gba master
    Ko gba master
    O gba Mrs.
    Ko gba Mrs
    All na democracy lesson, e korin
    Chorus: Ki la wa se
    Sejo lawa f’aye gbo
    Ki la wa se
    Seb’aye la wa je nibi
    E ba fi iyen le
    E je a j’aye ori nibi
    Bo ba dola
    Ka mi a ran wahala wa lo
    Baa ba ni a so’ko s’oja
    A b’ara ile o
    If we search ourself nobody innocent o
    Baa ba ni a so’ko s’oja se a f’ara ile lori
    Everybody guilty patapata
    Nobody innocent o
    So make we stop all this hypocrisy
    Make we get patience small
    Build better democracy, orin
    Chorus: Ki la wa se …
    E je a rora o
    Suuru lere o
    Bo ba baje ko se tunse boro o
    Ohun elege ni democracy yi o
    We must be patient o
    But vigilant o
    Bi e ba sun e ma se pa’ju de o
    Ka ma so won towo tese o
    Oju lalakan fi nsori o
    Awon arije ndi ibaje nbe ntosi o
    E fure o
    Pansa o fura pansa ja’na o
    Aja o fura aja jin o
    B’onile o fura ole a ko lo
    Ifura logun agba o
    Democracy yi o gbodo tuka o
    E ma je a fayo fo o
    Ka ma se bi omuti o
    To muti gbagba ise o
    To wa dakeregbe bo’ri o
    Onibata yi ki lo wi, je ngbo
    Omuti gbagbe ise
    O da’keregbe bo’ri
    O da’kere
    O d’akeregbe
    O da’keregbe bo’ri
    Suuru lere o
    Sugbon e mo ja a gbagbe ‘ra o
    Te ba lo gbagbe ‘ra peren ehh
    Mo sorry fun gbogbo yin o
    Mo sorry fun gbogbo yin lokokan
    Baa ba ba’yi je mo sorry fun gbogbo yin o
    Mo sorry fun gbogbo yin lokokan
    Baa ba loko suuru sorry fun gbogbo gbo gbo, gbogbo gbo gbo, gbogbo yin o
    Mo sorry fun gbogbogbo yi lokokan
    Ah … Baa ba ba yi je, mo sorry fun gbogbo yin o
    Mo sorry fun gbogbo yin lokokan
    Chorus: Ki la wa se …
    Baa ba lo sora
    Mo sorry fun gbogbo yin o
    Mo sorry fun gbogbo yin lokokan
    Baa ba lo gbagbe ra sorry fun gbogbo gbo, gbogbo gbo gbo, gbogbo yin o
    Mo sorry fun gbogbo yin lokokan
    Baa ba lo fo’yi loju mo sorry fun gbogbo gbo gbo, gbogbo gbo gbo, gbogbo yin o
    Mo sorry fun gbogbo yin lokokan
    God punish anybody who he want spoil democracy
    Lagbaja epe
    Igba na nko
    Epe
    Igba na nko
    Epe
    God punish them

  9. Tokunbo
    Won ti b’aye je
    Won ti s’aye tokunbo
    Won ti b’aye je o
    Won s’aye d’aye tokunbo
    Ko ma s’ohun kankan l’oja
    Ko s’ohun kankan lo’ja ti o ni tokunbo
    Ah … bo se pata
    Chorus: Tokunbo
    Bo se bata
    Any matter
    Lat’akata
    Before before, Naija, original we dey buy
    Anything at all you dey find
    You go get
    Just hold your money
    Face market
    You go get o
    Whether original Japan
    You go get
    Whether na original Aba
    You go get o
    Na what your money carry
    You go get
    But now, original not dey
    Now na tokunbo dey o
    But not be everything tokunbo
    You can buy
    My brother, if na motor
    You can buy o
    If na television
    You can buy
    My sister if na shoe nko
    You can buy o
    Bend down for Yaba ojuurin pick and go
    You can buy
    Make you not dey shame nobody they look you
    You can buy o
    Wear am take am shine tell them say na Yankee
    You can buy
    My sister anything tokunbo at all
    You can buy o
    Amo sa, ori e ma ma je o bawon f’oko tokunbo
    Aloku okunrin
    No be everything tokunbo
    You can buy
    My sister if na video
    You can buy o
    If na bag nko
    You can buy
    My sister if na shoe nko
    You can buy o
    Bend down for Yaba ojuurin pick and go
    You can buy
    Make you not dey shame nobody go know
    You can buy o
    Wear am take am shine tell them say na Yankee
    You can buy
    But not be everything for tokunbo you can buy my sister
    You can buy o
    Ori e ma ma je o bawon f’oko tokunbo
    Aloku okunrin

  10.  A O M’erin Joba
    Olagbaja omo baba muko muko
    Ro’ri e
    You better be careful
    Iwo nko
    Iwo ore mi o, omo Naija
    De’ti e
    You better be careful
    When people, them they yab and criticize you
    De’ti e
    For your own benefit o
    And when people them they praise say you dey try
    De’ti e
    But better be careful
    But when praising much praising o
    Advertisement for paper
    Rankadede
    Na sychophancy o
    Remember remember itan ijapa
    Mr. tortoise and elephant o
    A om’erin j’oba
    Chorus: Ereku ewele
    A o m’erin j’oba
    A o m’erin j’oba
    Erin yio d’ade owo
    Erin yio t’opa ileke
    A o m’erin j’oba
    A o m’erin j’oba
    Ani yio d’ade owo
    Yio wa maa t’opa ileke
    A o m’erin j’oba
    A o m’erin j’oba